Tuax Media Concept

Get all your favourite gospel song lyrics here without stress... We are here for you

Wednesday 3 January 2018

AUGUST - REDEMPTION

VERSE 1
Before Before..I go need to kill
ram wey I for take use cook nkworbi
to appease you Baba king
I go need to meet..Prophet wey dey see
to tell me all the plans wey you get for me
Cos my eye no pure to see
but you come send me your pikin,to come cure my sins
to come make me see you, your majesty
I no know Wetin I do to deserve this gift
I dey wait o! I dey wait o!

CHORUS
I can see the light..hear the angels singing 
redemption is approaching..for the fruits that we have eaten
I can see the lights..hear the angels singing 
sounds like glory be to the new born king

VERSE 2
You project the boy..so him face go show
From the crown of my head now you favoured me,to the nail on my toe I_can't explain..why you love me so
Only one or two wey you reason me,now I just dey flow
Yes you came down all by yourself to come rescue me
to come show me your love,to come favour
I no know Wetin I do ,to deserve this gift
I dey hail o! I dey hail o!

CHORUS
I can see the light..(ehoo ehoo) 
hear the angels singing(ehoo ehoo)
redemption is approaching (ehoo ehoo)..for the fruits that we have eaten (ehoo ehoo) I can see the lights..hear the angels singing 
sounds like glory be to the new born king

(Guiter solo)
(outro)
Cos you come send me your pikin to come cure my sins
To come make me see you,your majesty 
I no know Wetin I do to deserve this gift 
I dey hail o! I dey hail o!

(beat by BeckyJay)

3 comments: